Sticking With It : A Freewrite

in Freewriters โ€ข 2 years ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Meet me for Oshodi
When u don come Oshodi, comot cloth keep dey wait for me make I show
Kaduna Bullock.. Comot your shirt if you get mind
Enter motor ke ๐Ÿ˜‚. How motor wan take cross Atlantic Ocean? ๐Ÿคฃ ๐Ÿคฃ
U de craze ๐Ÿ˜‚
U be fowl

Pelegrini ni๐Ÿ˜
it's Saudi, at least we didn't lose bidding war to Liverpool ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

You lose abi you no lose
I remember Enzo Fernandes and Caicedo saga exactly this day last season ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ ๐Ÿ”ฅ
So don't lose hope until today ๐Ÿ˜„
Trust Boehly bad โœ…
nah trophies we lose to them ๐Ÿ˜‚
this particular offer, iyalaya boehly cannot match it ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Osihmen to Saudi Arabia confirmed ๐Ÿ“Œ๐Ÿ’ฏ
Not actually about match.. It's about giving a reasonable structure
Ok Fabrizio WhatsAppino ๐Ÿ˜„
abeg, make he dey go.. e go cause wahala for saudi
But when Una dey carry the news, he fit no cause
Why he say if player no sign for una and Man United, or Liverpool, una dey always talk the opposite of wetin fit happen if he had sign?
And there he goes again... You should ask "what kind of wahala" you ass whole
Getat
Stick with Jackson
He for actually cause more wahala in Chelsea
Before?
swears.. especially if he no come perform to expectations
โ€ผ๏ธChelsea beating a $M offer (in four years) on the table as wages for Victor Osimhen looks too difficult.